Fela Kuti — Noise For Vendor Mouth

You no know me before abi how dey lie (You no lie) Dem no know you before abi how dey lie (You no lie) Him no know you before. I be a de lie (You no lie) Dem no know we before abi how dey lie (You no lie) Dem say we be hooligans, we no talk, we no answer Dem go call us ruffians, we no talk, we no answer Dem go call us hemp smokers, we no talk, we no answer Dem go call us prostitutes, we no talk, we no answer We dey work oooo, we no talk, we no answer We dey work very hard oooo, we no talk, we no answer Now we go answer, now we go talk oooo Now we go talk oooo, now we go answer The big big men dey fight, Who I be? Who are you? The VIP sef dey fight. Who I be? Who are you? The parliamentarians dey fight. Who I be? Who are you? Dem break chair, dem break window. Who I be? Who are you? Now we go answer, now we go talk oooo Now we go talk oooo, now we go answer Ariwo ariwo Ariwo ariwo I say noise for vendor mouth I say noise for vendor mouth Him vendori woooo Him vendori woooo Dem no know we before abi how dey lie (You no lie) Abi how dey lie (You no lie) Abi how dey lie (You no lie) Abi how dey lie (You no lie) Abi how dey lie (You no lie)


Other Fela Kuti songs:
all Fela Kuti songs all songs from 1975