Fela Kuti — Open & close

[Intro] One, two, three, four This is a new dance called Open and Close We gon' sing, tell you about Open and Close I want to tell you a story (No be story o) Abeg, I want to tell you a story (No be story o) I want to tell you a story (No be story o) E no be story o? At all, very very at all Very very at all, dey say e no be story o The tin wey e be, dem go tell us now [Chorus] I want to tell you a story (No be story o) I want to tell you a story (No be story o) Wetin he be o (Ah, e be dance) Wetin e be o (Ah, e be dance) Tell me wetin dem dey call am (Open and close) Tell me wetin dem dey call am (Open and close) Put your leg and arm together (Open and close) Put your leg and arm together (Open and close) Throw your leg and arm away (Open and close) Throw your leg and arm away (Open and close) Bend your yansh like Black man (Open and close) Bend your yansh like Black man (Open and close) Open and close o (Open and close) Ah, ah, ah (Open and close) Ah, ah, ah (Open and close) Oooo, ah [Refrain] I want to show you how to do open and close All you have to do Is just open your arms and legs at the same time And close your legs and arms at the same time To the beat, like this: Open, close, open, close Open, close, open, close Open and close, open and close Open and close, open [Chorus] I want to tell you a story (No be story o) I want to tell you a story (No be story o) Wetin he be o (Ah, e be dance) Wetin e be o (Ah, e be dance) Tell me wetin dem dey call am (Open and close) Tell me wetin dem dey call am (Open and close) Put your leg and arm together (Open and close) Throw your leg and arm away (Open and close) Bend your yansh like Black man (Open and close) [Intro] Ah, ah, ah (Open and close) Ah, ah, ah (Open and close) Eh, open and close o (Open and close) Open and close o (Open and close) Ah, ah, ah (Open and close) Eh!


Other Fela Kuti songs:
all Fela Kuti songs all songs from 1971