Snow — Baller

Verse 1 (Snow) Wait, who be your 'pa mate for here? We still dey hot, na since sunday we don dey for here You still dey talk, you wey be say you no connect You wan compete, na your schoolfee we troway for here Oya Make we dey pop the level till you off yourself Abi You wan dey trek go house sef, how much you get? As you don dey take anyhow you go collect Warri boy Boy flows self, Oshare Correct! Chorus So you be baller, but I be baller wey dey score And as the scorer, na me dey go house with the ball You see the dollar, na everyday we dey pop When them see us them dey dodge, cause my niggas no dey dull Hook: Collect the green lyka farmer Supply the drinks lyka barman ×2 Verse 2 (Bounce) Secondary school, back then I wasn't top in the class Check it Right now na me dey top the charts Collect the Hennessy Abi you don't want to shack My brother take two more bottles make you no dey slack So you be baller, but I be baller wey dey carry dollar If e no do tell me make we order for another Motherfucker, holl'up don't tell me nahda Don't tell me nahda I say collect the green lyka farmer Supply the drinks lyka barman Blow everywhere like Osama Osama Osama Osama I say collect the green lyka farmer Supply the drinks lyka barman Blow everywhere like Osama Osama Osama Osama Chorus So you be baller, but I be baller wey dey score And as the scorer, na me dey go house with the ball You see the dollar, na everyday we dey pop When them see us them dey dodge, cause my niggas no dey dull Hook: Collect the green lyka farmer Supply the drinks lyka barman ×2 Verse 3 Snow: Godfather see, I too much no be sey I talk am Na too much money, I go gather friends to chop am You see the vibes, nobody fittu stop am Devil think sey e bad but my badness dey shock am Bounce: Holl'up It's bad boy bounce We only making money moves man don't dance Yeah we smiling everyday you know we don't frown Cause the whole town's bout to go down Yeah I say collect the green lyka farmer I say supply the drinks lyka barman Chorus So you be baller, but I be baller wey dey score And as the scorer, na me dey go house with the ball You see the dollar, na everyday we dey pop When them see us them dey dodge, cause my niggas no dey dull Hook: collect the green lyka farmer Supply the drinks lyka barman ×2


Other Snow songs:
all Snow songs all songs from 2019