Snow — Woara

Intro Snow... _de_name_no_dey_hia_uh_ Ibi you, bebe ibi you (woara woara) Ibi you, ibi You Ibi you, bebe ibi you girl (woara woara) Ibi you, (woara) Ibi you (woara woara) (Refrain) Sey she dey feel me but, she dey fear she go get heartbroken She's ready to gimme her all but it's hard to trust that I'm not already taken Me nso nka menni obia, nso ɔdɔ se osuro, cos I sound like I'm joking Say adey play too much, she dey crush, buh no go rush, she dey fear for her heart Verse Look her in the eye, babe are you okay? Adey look too bad but ano go play With heart Ano go break am like dompe You be priceless, buh w'akoma hon boɔ, ago pay pay I want to serve you, all of me, full dish Can I have you, all of you Bebe no, I mean you, like, "all of you" , you pɛ Bebe don't you get it confused...., fused fused... My Bebe I'll love you and treat you like chobi Look inside your womb, you go only see my babies I have this feeling and it's true, only You are for me Ɔdɔ ɛyɛ woara, ibi you I've got a flower, I want give to you Just take it back into the garden of eden, nti sɛ me ha woa, my rib is in you Chorus Ibi you, ɔdɔyewu ibi you (woara, woara) Ibi you, ɔdɔyewu ibi you (woara, woara) (ibi you, Bebe ibi you girl , ibi you, ibi you) Ibi you, ɔdɔyewu ibi you (woara,woara, woara) (ibi you, Bebe ibi you girl , ibi you, ibi you) Ibi you, ɔdɔyewu ibi you (woara, woara, woara) Verse Mese me pɛw eei, daabi woyɛ darling boy , meyɛ darling boy nti deɛn? Wodeɛ check your contact list, girls nkoa, mea me gnashi sei girls no ɔmo wohĩ? Look at ur cute smiles, wosan nso yɛ good guy Mennpɛ pressure, Maa Abena se woyɛ cool boy. I think she likes you too... Mtw hmm me deɛ mesuro wai Wiase paa ni (wiase paa ni) Who go fii to do me dis favor, tell this girl I'm lonely (lonely, lonely) OK, I promise, you go be my one and only Say adey play too much, oh truth adey play but ibi Xbox, yh me ne me boys boys.. We take dey release stress stress I said I'm in love with you, and I don't want nobody, bebe gurl your body, I wanna make you my chargie, my shoddy nanso ɔse oh daabi... iii Ooh baby.. ... can't love me... Say adey play too much, she dey crush, but dey fear for her heart (Refrain) Sey she dey feel me but, she dey fear she go get heartbroken She's ready to gimme her all but it's hard to trust that I'm not already taken Me nso nka menni obia, nso ɔdɔ se osuro, cos I sound like I'm joking Say adey play too much, she dey crush, buh no go rush, she dey fear for her heart Chorus Ibi you, ɔdɔyewu ibi you (woara, woara) Ibi you, ɔdɔyewu ibi you (woara, woara) (ibi you, Bebe ibi you girl , ibi you, ibi you) Ibi you, ɔdɔyewu ibi you (woara woara, woara) (ibi you, Bebe ibi you girl , ibi you, ibi you) Ibi you, ɔdɔyewu ibi you (woara, woara, woara)


Other Snow songs:
all Snow songs all songs from 2022